EBlack – Kolombi

Date:

Kapital E Music Presents “KOLOMBI” The second official single as a follow up to EBlack’s (@eblackonpoint) ‘BILIE‘ featuring Duncan Mighty. “KOLOMBI” is a street pop jam produced by Maximum (@max_zimor). This song is a must have and a certified anthem!

Take your time to listen, Enjoy and Update your playlist.

STREAM HERE

►Lyrics

Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e! (Zimor)
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombi

Wetin you do me like this?
Wetin you give me chop Oh?
Whether na rice and beans Oho!
Or you Dey add Kobnomi Oho!
Anytime I see you I freeze
Naija police I no fit talk Oho!
Whether na arrest be this Oho!
You don make me convict Oho!
Oh! Oh! Oh! Oh!

Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull me
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull
Misede
Judge go hear this our matter
And I go die for your matter
Judge go hear this your matter
Misede Eh! Eh!
Judge go hear this your matter
Me I go fight for your matter Oh!
Judge go hear this your matter
Eh! Eh! Eh! Eh!

Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobi

Wololo
Me I don fall for your matter wololo
Go see your mama for sokoto
And baby you gat me drunk inside lolo
Take photo bounce
I just wanna make you dance Oh!
I just wanna make you mine Oh!
Girl I’m out of my mind
Oh! No! No! Bounce
I just wanna make you mine Oh!
I just wanna make you dance Oh!
Girl I’m out of my mind
Oh! No! No!

Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull me
Control me no dull me
I no Dey do gara gara don’t dull
Misede
Judge go hear this our matter
And I go die for your matter
Judge go hear this your matter
Misede Eh! Eh!
Judge go hear this your matter
Me I go fight for your matter Oh!
Judge go hear this your matter
Eh! Eh! Eh! Eh!

Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobiko
Kolombi e!
Kolombiko
Kolombi e!
Bikobi

Share & Enjoy…

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Share post:

Subscribe

Popular

More like this
Related

Efezino To Release Highly Anticipated EP ‘Memory Box’

Nigeria’s afro-pop sensation and independent artiste, Efezino, is thrilled...

MC Charlene Shines in Event Promotion with Successful Kojo Funds Concerts in Norway

MC Charlene Shines in Event Promotion with Successful Kojo...

OG Frizzy Releases New Single “Space” – A Soul-Stirring Anthem of Resilience and Personal Growth

OG Frizzy has unveiled his latest single, "Space." Space...

Afropop artist Quiddy has just released his Debut EP “ Who Is Quiddy”

Who Is Quiddy his debut 7-pack EP marks a...